Pidgin Na We Own... Abeg No Troway Am!

Published: June 12, 2020, 2:04 a.m.

As I take laik to dey yan for plenti language so, I shock for mysef as I neva use we own nomba 1 language take yan my mind for yeh. Oya o! Dis na anoda side of me ooo! Una take!\U0001f604\U0001f604\U0001f604