Pidgin news (110): Shop The Container That Doesnt Fall

Published: Aug. 27, 2020, 8 a.m.

b'Mazi, good morning\\u2026 abeg which time you dey open shop?\\n\\nI like how you do Egbon, straight to the business. I dey open shop by eight o\\u2019clock sharp; na my boy dey open my shop for morning before I come. Wetin you wan buy? Praise god, Egbon wan buy something for my shop today\\nA few things, my pikin go bring the list come.\\n\\nRead more: https://everyevery.ng/pidgin-news-110-shop-the-container-that-doesnt-fall/'