Pidgin Reviews Podcast I The Only Son by John Munonye

Published: Oct. 16, 2021, 10:11 p.m.

b'Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son. Podcast channel:\\xa0https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #JohnMunonye #TheOnlySon #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub'