Pidgin Reviews Podcast I The Lion and the Jewel by Wole Soyinka

Published: April 8, 2021, 11:21 p.m.

b'Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Wole Soyinka wey write The Lion and the Jewel. Podcast channel:\\xa0https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #WoleSoyinka #TheLionAndTheJewel #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub'