Pidgin Reviews Podcast I The Drummer Boy by Cyprian Ekwensi

Published: March 10, 2021, 11 a.m.

b'Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Cyprian Ekwensi wey write The Drummer Boy. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel:\\xa0https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #CyprianEkwensi #TheDrummerBoy #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews'